Pidgin Vibez
Welcome to Pidgin Vibez Podcast! We dey bring you unfiltered, evriday conversations from all corners of life. Whether na trending gist, real life experience, funny stories, or normal evri day wahala, we dey tok am all. No script, just real tok for pipo wey wan hear di gist as e be. Tune in for fresh yarnings and join our community as we explore different topics, laugh, and reflect. No forget to hit follow, so you neva miss any episode of di vibez!

Tämä podcast on lisätty Podme-palveluun avoimen RSS-syötteen kautta eikä se ole Podmen omaa tuotantoa. Siksi podcastin jaksot saattavat sisältää mainontaa.

Jaksot(128)

Hapi Birthday Sky Jesus

Hapi Birthday Sky Jesus

Dis episode na about sky Jesus birthday. I yarn about how we need to dey observant for di drinks wey we dey take in dis period. I yarn about different safety measures. I see yarn about how as e be say...

24 Joulu 20245min

Ademola Lookman Di Best For Africa

Ademola Lookman Di Best For Africa

For dis episode my yarnings na about Super Eagles and Atalanta forward Ademola Lookman. I yarn about di rumour wey be dey waka about say na Real Madrid Brahim Diaz won win am. I yarn about am choosing...

19 Joulu 20244min

Movie Review (Roses & Ivy)

Movie Review (Roses & Ivy)

For dis episode I yarn about how BIODUN STEPHEN na di real GOAT for Nollywood. Roses & Ivy na must watch for evri bodi, lessons dey for una to learn. Di movie na solid 9/10, di cast, di costumes, evri...

17 Joulu 20246min

Chelsea Na Premier League Favourite

Chelsea Na Premier League Favourite

For dis episode I go dey yarn about Chelsea so far dis season. I yarn about how Chelsea na league favourite even though say dia manager dey deny am. I tok about di unity for di team now. I yarn abo...

9 Joulu 20246min

Corner Kick No Be Part Of Football?

Corner Kick No Be Part Of Football?

For dis episode I go dey discuss about di Premier League match between Arsenal and Manchester United yesterday for Emirate Stadium. Di Arsenal corner kick and if corner kick na part of football? Why M...

5 Joulu 20243min

Post Edo Election

Post Edo Election

For dis episode I go dey yarn about wetin dey happen so far afta di Edo election. Di probe of di old administration. Di crowd wey dey follow di new govnor. And di many tok tok wey dey happen between d...

3 Joulu 20243min

Manchester City Wahala

Manchester City Wahala

For dis episode I go dey discuss about di wahala wey Manchester City dey and how Rodri injury dey affect dem di way e take affect Arsenal wit Saliba dat year.

27 Marras 20243min

Economy Wahala

Economy Wahala

Di situation of di economy no funny again. How business pipo dey take cope for di present day economy? Na wetin go beta anytime soon?

6 Marras 20243min

Suosittua kategoriassa Politiikka ja uutiset

aikalisa
uutiscast
ootsa-kuullut-tasta-2
rss-ootsa-kuullut-tasta
rss-podme-livebox
rss-vaalirankkurit-podcast
tervo-halme
otetaan-yhdet
rss-asiastudio
aihe
politiikan-puskaradio
rss-girls-finish-f1rst
rss-kaikki-uusiksi
rikosmyytit
the-ulkopolitist
rss-mina-ukkola
rss-aijat-hopottaa-podcast
rss-kuka-mina-olen
rss-raha-talous-ja-politiikka
rss-ulkopoditiikkaa