Pidgin Vibez
Welcome to Pidgin Vibez Podcast! We dey bring you unfiltered, evriday conversations from all corners of life. Whether na trending gist, real life experience, funny stories, or normal evri day wahala, we dey tok am all. No script, just real tok for pipo wey wan hear di gist as e be. Tune in for fresh yarnings and join our community as we explore different topics, laugh, and reflect. No forget to hit follow, so you neva miss any episode of di vibez!

Tämä podcast on lisätty Podme-palveluun avoimen RSS-syötteen kautta eikä se ole Podmen omaa tuotantoa. Siksi podcastin jaksot saattavat sisältää mainontaa.

Jaksot(128)

Jos Killings: Palm Sunday Tragedy & Di Truth Nobody Dey Tok

Jos Killings: Palm Sunday Tragedy & Di Truth Nobody Dey Tok

Dis Jos matter no be small thing oh…Palm Sunday wey suppose be day of peace…turn nightmare for many families 💔Wetin really dey happen for dis kontri?Why dis kind thing dey repeat?Dis no be just gist…...

3 Huhti 2min

Rain or Heat? Nigeria Weather Forecast Breakdown (April 2, 2026)

Rain or Heat? Nigeria Weather Forecast Breakdown (April 2, 2026)

Omo make we settle dis once and for all For Nigeria:Rain = peace OR Rain = problem??Because some pipo go tell you say rain dey sweet…Odas go say na suffering full am Drop your opinion + your state wea...

2 Huhti 1min

Pidgin Vibez Night News Recap - 1 April 2026

Pidgin Vibez Night News Recap - 1 April 2026

Nigeria dey a point wia evri bodi get different opinion:Some still get hope…Some don give up completely…But truth be say, we no fit all dey rightSo tell me:You still believe say Nigeria get future?Or ...

1 Huhti 1min

Pidgin Vibez Weather Report - 1st April, 2026

Pidgin Vibez Weather Report - 1st April, 2026

Omo dis one no be normal weather gist o From Lagos to Kano, evri wia get different vibe, rain, heat, breeze… evri tin join.If you dey plan commot today, dis update fit save your life no be lie.Listen ...

1 Huhti 1min

Pidgin Vibez Weather Report – 18th March 2026

Pidgin Vibez Weather Report – 18th March 2026

Today weather across Nigeria get as e be.Some states go experience sudden rainfall and thunderstorms, while others go face intense heat and humidity.For dis episode of Pidgin Vibez, we break down di f...

18 Maalis 1min

Pidgin Vibez Night News Recap – 17 March 2026

Pidgin Vibez Night News Recap – 17 March 2026

Omo dis episode hot!We break down di biggest verified news in Nigeria and across di world using real Naija pidgin.Inside today:• Champions League drama (Arsenal, Chelsea, Man City)• Politics and secur...

17 Maalis 1min

HAPPY BIRTHDAY REV FELIX OMOBUDE @80 | PIDGIN VIBEZ

HAPPY BIRTHDAY REV FELIX OMOBUDE @80 | PIDGIN VIBEZ

Legend @80! 🎉Happy Birthday Rev Dr Felix I. Omobude.More grace Baba! 🙏www.pidginvibez.ng

14 Maalis 42s

80 Years of Grace! The Story of Rev Felix Omobude

80 Years of Grace! The Story of Rev Felix Omobude

PIDGIN VIBEZ SPECIALToday we celebrate Rev Dr Felix Ilaweagbon Omobude as he clocks 80 years in di Steps of di Master.From decades of ministry to touching lives across Nigeria and beyond, Baba story n...

14 Maalis 1min

Suosittua kategoriassa Politiikka ja uutiset

aikalisa
uutiscast
ootsa-kuullut-tasta-2
rss-ootsa-kuullut-tasta
rss-podme-livebox
rss-vaalirankkurit-podcast
tervo-halme
otetaan-yhdet
rss-asiastudio
aihe
politiikan-puskaradio
rss-girls-finish-f1rst
rss-kaikki-uusiksi
rikosmyytit
the-ulkopolitist
rss-mina-ukkola
rss-aijat-hopottaa-podcast
rss-kuka-mina-olen
rss-raha-talous-ja-politiikka
rss-ulkopoditiikkaa