GEEROH'S Box

GEEROH'S Box

Una welcome to GEEROH'S Box😘 The confirm podcast wey u need💃 We dey here to dey give una all the ogbonge infomate wey u need to learn about life, love, health, relationship, marriage and even business. So dey listen to us on Saturdays bcos na steady infomate na we dey carry come on how to better ur life better. U fit even follow me on Instagram@geeroh_b Or drop whatsApp message on 07063622626 in case u get any question, opinion or even suggestions. GEEROH'S Box

Episoder(11)

Wetin Make Your Business No Dey Grow?🤔

Wetin Make Your Business No Dey Grow?🤔

With the way things dey go for we country almost everybody dey do their personal business, but no be all the business kan dey grow as we expect.shey u know why? na because most people dey always attac...

13 Mar 202110min

Shooting your shoot as a woman🤔sey e dey okay?

Shooting your shoot as a woman🤔sey e dey okay?

As a woman shooting your shoot no mean say you cheap, or say you no get level instead e show say you be woman wey sabi wetin she want&they go for am but e get some kain situations wey you no nid shoot...

6 Mar 202114min

How To Build The life Wey You Love

How To Build The life Wey You Love

Most of us today find ourselves for where we no expect because of the way the country be, some don even forget their dreams and the ones wey still dey chase their dreams na through their Plan B. So As...

27 Feb 20216min

MARRIAGE: Finding MR or MRS

MARRIAGE: Finding MR or MRS

Instead make you find soulmate find your missing part, person wey go complete and compliment you.Remember say wetin you no fit collect for marriage no pretend or collect am wen una dey date. This epis...

19 Feb 20219min

RELATIONSHIP: Shey Cheating Good For Relationship?

RELATIONSHIP: Shey Cheating Good For Relationship?

Some people (Single) talk say cheating dey help dem fit know &choose which partner dey okay for dem to settle with, and odas say(married) e dey help dem ease marital stress. Wetin be your own answer s...

6 Feb 20218min

LIFE: Your Money💰Or Your Life

LIFE: Your Money💰Or Your Life

Money sweet, e good,e dey important,na d only tin wey fit carry you go anywhere for this world but e no fit bring u back or replace u wey be the driver. So think am wella bcos e get somethings wey u d...

30 Jan 20213min

LIFE: Why me🤔(wetin to do)

LIFE: Why me🤔(wetin to do)

Dis na question wey every1 don reason either na say no work, health mata,failed marriage,wen person wey u love die& many more. But d tin na say u no nid worry too much again bcos ur own beans go soon ...

23 Jan 20215min

LOVE: Special Announcement 4Men

LOVE: Special Announcement 4Men

To b man no easy bcos u get plenty things wey u dey tink of n sometimes u fit forget the little things wey b koko.This tori talk abt 13 things wey u as man no nid eva try wit ur woman bcos body fit de...

16 Jan 20215min

Populært innen Fakta

fastlegen
dine-penger-pengeradet
relasjonspodden-med-dora-thorhallsdottir-kjersti-idem
treningspodden
rss-strid-de-norske-borgerkrigene
foreldreradet
rss-sunn-okonomi
jakt-og-fiskepodden
takk-og-lov-med-anine-kierulf
sinnsyn
merry-quizmas
rss-kunsten-a-leve
lederskap-nhhs-podkast-om-ledelse
smart-forklart
hverdagspsyken
gravid-uke-for-uke
level-up-med-anniken-binz
hagespiren-podcast
rss-kull
fryktlos