
God No Call You! â VeryDarkMan Fires at Tonto Dikeh
If persin dey pray⊠who give anoda man right to judge am?? But again⊠if na fake⊠no be persin go call am out??VDM no hold back at all Tok true⊠you support am or e cross line??#VDM #TontoDikeh #Pidgi...
1 Maj 34s

WHO NEXT? đĄ Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality
Dis one no be storyâŠDis one na real life đPerson go commot house jejelyâŠBut he no reach house againâŠâNa so life just end like say e no mean anythingMake we tok trueâŠHow many pipo dem go still kpai be...
30 Apr 1min

Deal Don Complete⊠But At What Cost? (Final Episode Trailer)
Money comeâŠBut something bigger collect wetin remain.For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow, everything finally clear.The deal wey Sani make don reach completion⊠and the price no be sm...
25 Apr 48s

He Sell Him Shadow⊠But Na Him Life Dem Come Carry (Episode 2 Trailer)
Sani think say na small dealâŠNa just shadow he sellâŠBut that nightâŠEverything changeâŠThis na trailer for one deep Nigerian horror story wey go make you think twice about the choices you dey make.Episo...
24 Apr 46s

The Boy Wey Sell Him Shadow â Official Trailer (Pidgin Vibez)
If your mama dey dieâŠAnd na ONLY your shadow fit save amâŠYou go sell am? đłđNo lie⊠talk truth!#PidginVibez #NaijaTikTok #StoryTime #AfricanStories #ViralNigeria #HorrorStoryEpisode 1 go drop for You...
23 Apr 54s

WHO NEXT? Police Harass Innocent Boy | Naija Reality Nobody Dey Talk
Dis no be story wey dem writeâŠNa reality wey dey happen evri day for NigeriaâŠOne innocent boy just dey go him wayâŠPolice stop amâŠBefore he explainâŠDem don label am alreadyâŠđ âNa Yahoo boyâŠâFor dis ep...
19 Apr 2min

WHO NEXT? Tribalism & Religious Division for Nigeria (Pidgin Vibez)
Dis episode go touch you deep đNigeria don reach point where:tribe and religion don divide pipo wey suppose be oneBut di truth be sayâŠna innocent pipo dey suffer passDis Pidgin Vibez story go show yo...
18 Apr 1min



















