Pidgin Vibez

Pidgin Vibez

Welcome to Pidgin Vibez Podcast! We dey bring you unfiltered, evriday conversations from all corners of life. Whether na trending gist, real life experience, funny stories, or normal evri day wahala, we dey tok am all. No script, just real tok for pipo wey wan hear di gist as e be. Tune in for fresh yarnings and join our community as we explore different topics, laugh, and reflect. No forget to hit follow, so you neva miss any episode of di vibez!

Den här podcasten är hämtad från ett öppet RSS-flöde och publiceras inte av Podme. Den kan innehålla reklam.

Avsnitt(128)

BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥

BARCA DON LAND BACK FOR CAMP NOU 🔥

Barca don finally return dia papa house, di renovated Camp Nou and omo, dem no even calm down. Flick boys show full cruise as dem knack Athletic Club 4-1 wit sweet football, crazy goals and ginger wey...

24 Nov 20252min

POGBA DON SHOW AGAIN!

POGBA DON SHOW AGAIN!

Paul Pogba don finally bounce back enta football afta all di wahala wey keep am for one corner. Fans dey para, internet dey shake, evri bodi wan know wetin sup wit im return.Abeg LIKE, DROP your comme...

23 Nov 20252min

NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?

NEYMAR STILL FIT ENTA BRAZIL 2026 WORLD CUP?

Neymar don bounce back and many pipo dey ask one big question, “E still good enough to make di Brazil squad for 2026 World Cup?”Abeg watch till di end make you understand whether Neymar still get leve...

20 Nov 20254min

NIGERIA DEY BLEED 💔 Wetin Really Dey Happen for Dis Kontri?

NIGERIA DEY BLEED 💔 Wetin Really Dey Happen for Dis Kontri?

Islamic terrorists don launch anoda deadly attack for Nigeria, and di kontri don enter anoda round of fear, tension, and mourning. From villages to towns and even cities, these attacks dey affect inno...

20 Nov 20256min

RESIDENT DOCTORS DON VEX | NIGERIA GOVT NO SEND DEM AGAIN? STRIKE WAN SCATTER HEALTH SECTOR

RESIDENT DOCTORS DON VEX | NIGERIA GOVT NO SEND DEM AGAIN? STRIKE WAN SCATTER HEALTH SECTOR

Resident doctors for Nigeria don enta anoda serious strike and di mata dey hotDem dey complain say goment no dey show concern at all, salary wahala, poor hospital equipment, work overload and no beta ...

19 Nov 20253min

WIKE & PDP Governors Scatter Abuja | Police Even Dey Fight Themselves for Politicians

WIKE & PDP Governors Scatter Abuja | Police Even Dey Fight Themselves for Politicians

Omo today hot for PDP Secretariat for Abuja.Wike and some PDP governors nack gbege, tension come burst evri wia as Nigeria police begin fight demselves because of politicians mata.Abeg make you LIKE, ...

18 Nov 20253min

SUPER EAGLES 1–1 CONGO | DRAMA AS NIGERIA FALL FOR PENALTIES

SUPER EAGLES 1–1 CONGO | DRAMA AS NIGERIA FALL FOR PENALTIES

Super Eagles fans no smile today as Nigeria play 1–1 wit Congo for World Cup 2026 Qualifiers, but come waka commot afta penalty shootout wahala.Abeg LIKE, COMMENT & SUBSCRIBE if you dey enjoy Pidgin f...

16 Nov 20253min

PDP 2025 Convention Wahala! Wike, Fayose & Anyanwu Don Finally Chop Expulsion

PDP 2025 Convention Wahala! Wike, Fayose & Anyanwu Don Finally Chop Expulsion

Omo, PDP 2025 National Convention no be small drama at all.Big big men like Nyesom Wike, Ayodele Fayose and Samuel Anyanwu don finally jam expulsion for inside party.Abeg LIKE, COMMENT and SUBSCRIBE m...

16 Nov 20254min

Populärt inom Politik & nyheter

svenska-fall
aftonbladet-krim
tv4-nyheterna-story
p3-krim
rss-krimstad
aftonbladet-daily
motiv
de-fyras-gang
flashback-forever
spar
rss-sanning-konsekvens
rss-expressen-dok
rss-krimreportrarna
politiken
rss-vad-fan-hande
rss-flodet
rss-frandfors-horna
kungligt
krimmagasinet
olyckan-inifran