
Arsenal Shock Man United 1-0 for Old Trafford | Premier League 2025/26 Opener ⚽
Na wahala opener be dis one o! Arsenal don knack Manchester United 1-0 for Old Trafford as Premier League 2025/26 season start. Di match choke, Gunners show strong defence, sharp ball play and dem sti...
17 Aug 20253min

Why Married Women Dey Cheat Anyhow for Naija | Wetin Really Dey Happen?
Wetin dey make plenty married women for Naija dey cheat on top dis husband? We unpack all di real gist wey dey cause infidelity for Nigerian marriage today.Na time to ask, Na who fault am? Men or wome...
19 Juli 20254min

Gym Don Turn Runway? Babes Dey Show Skin Like Say Na Fashion Show
Na wah oh! Dis gym no be normal again babes dey pull up wit outfits wey go make you shout “Jesu!From crazy crop tops to tight leggings wey leave notin to imagination, di gym don turn mini runway.Wetin...
18 Juli 20254min

Naija Rain Wahala No Be Here | You Gats Know Wetin Happen
Omo! Once rain start for Naija like dis, na gbas gbos full evri wia.We go yarn wetin we dey face anytime rainy season land and wetin we go gat do to see play safe. Whether you dey Benin, Lagos, PH, or...
15 Juli 20254min

Dis FIFA Club World Cup Mata - E Really Worth Am?
Abeg make we tok true, dis FIFA Club World Cup wey FIFA dey always hype, e really make sense? Abi na just anoda jamboree wey no get beta impact?Na European clubs dey win am evri time, fans no dey too ...
10 Juli 20253min

DENGUE FEVER DON LAND FOR EDO STATE
Dengue Fever don show face for Edo State and e no dey smile at all. Pipo dey sick, hospital don full, and fear dey evri wia.For dis video, we go run am as signs wey you go see, and how you fit take pr...
8 Juli 20253min

ADC Coalition: Na Setup Abi Na Blessing?
Wetin be dis ADC Coalition wey evri bodi dey tok about? Na beta plan for di future of Nigeria politics or just anoda political waka-pass? Join di conversation drop your thoughts for comment sectionMak...
7 Juli 20254min

Wetin Dey Worry Arteta? E Don Go Collect Anoda Chelsea Player
My pipo, Arteta no wan rest oh! Afta all di Chelsea players wey e don eye, e don dey drag Noni Madueke now join Arsenal wahala. Na wetin dey really sup? Dis video go break down why Arsenal dey rush Ch...
6 Juli 20253min



















