
SUPER EAGLES 4–1 GABON | World Cup 2026 Qualifier Wahala
Super Eagles no even gree breathe as dem burst Gabon 4–1 for dis World Cup 2026 Qualifier showdown. Na pure football madness as Naija boys show class, ginger, and correct finishing.If you dey love Nai...
13 Nov 20253min

Benin Mini Bus Don Turn Trap? Kidnap Gist Wey Go Shock You
My pipo, wahala don burst o!Mini bus wey we dey use waka for Benin City don turn sometin else. Dem say some bad guys don dey use am for kidnap, robbery, and oda evil waka.For dis yarnings, we go yarn ...
11 Nov 20254min

BENIN–SAPELE ROAD DON CAST 😭 | See As Pipo Dey Suffer for Dis Bad Road
Omo! Dis Benin–Sapele road don turn sometin else oo. Pipo dey suffer, motors dey break down, trailers dey fall, and no single help from goment. Evri day drivers dey beg make dem fix am but notin still...
7 Nov 20255min

Work Don Hot! Flyover Bridge Dey Rise for Ramat Park for Benin City
My pipo, work don really choke for Ramat Park Flyover Bridge inside Benin City o.Dis bridge project na one of di biggest wey dey happen for Edo State right now, evri wia don full wit caterpillar, conc...
4 Nov 20253min

Arsenal Don Climb Top Again🔥
Arsenal don show say dem no dey play dis season.Gunners don waka go top of di Premier League table afta anoda mad performance wey scatter evri wia.Arteta boys dey on fire, but you think say dem fit ho...
27 Okt 20255min

OBA Market Renovation for Benin City - See as di Place Don Turn!
My pipo, dis na di real update on OBA Market renovation for Benin City.We waka reach di market ground to see how far work don go, how e dey affect traders, plus wetin dey sup for di area now. You go s...
26 Okt 20252min

CAF Reject Naija Refs Again 😳
CAF don shock Nigerians again as dem reject Naija referees for anoda major African football tournament!.Why CAF no dey trust Nigerian refs? Na bias, politics, or poor performance? Make sure you like, ...
24 Okt 20253min

Naija Safe Like Dis?
Naija na one of di most lively kontri for Africa, but di big wahala be, Naija really safe like dis for 2025? Di way our young pipo dey find moni dis days dem dey do evri tin and anytin for di moni to ...
13 Sep 20254min



















