
CNG Conversion
Dis CNG update e don come to stay abi na for di now? Dis CNG conversion na wetin dey safe? If accident happen e no go explode?
4 Nov 20243min

Edo State Govnorship Election
For dis episode I go dey yarn about di Edo State Govnorship Election wey dey happen for 21st September 2024. I yarn about: why e dey important for citizens to dey protected. Wetin make if election dey...
19 Sep 20245min

International Break Injury Palava
For dis episode I go dey yarn about di international break. Weather di matches too much for di players? Di different tournament wey kontries dey play e dey important? I believe say time don reach wey ...
12 Sep 20243min

Fuel Price Wahala
For dis episode I go yarn about di new fuel price, how e go take affect cost of tins and how e go affect pipo wey dey do business. How e be say fuel take dey part of evri tin and na part of di reason...
6 Sep 20246min

John Obi Mikel vs Nicolas Jackson
Dis episode na about di John Obi Mikel and Nicolas Jackson fight wey dey happen for town dis pass days. Who dey wrong and who right for dis matter? John Obi Mikel na Chelsea legend?
28 Aug 20246min

Security Gist {Benin City}
For dis episode I go dey yarn about security gist wey sup for di city and how e dey important to stay guiding. E dey important for us to take our personal security serious, no tok say e no concern you...
21 Aug 20246min

English Premier League 2024/2025 Preview
For dis episode, I go dey yarn about di 2024/2025 English Premier League season, who go win di league, who go finish for top four and who go enta relegation.
15 Aug 20247min

Trailer
Pidgin Vibez na podcast wey di yarnings go dey about di doings for evri area, weather e be sport,entertainment, lifestyle, politics, any gist at all we dey bring am for you wit ogbonge pidgin. Di host...
13 Aug 202418s



















