
2Baba Apology: Wetin Really Dey Happen?
Omo! Afta dat podcast wey 2Baba do wit Nedu, baba drop one apology video wey dey confuse evri bodi.Wetin make am dey apologize?Who dey record am? Pipo don begin tok say baba attitude and im doings no ...
4 Jul 20254min

E Don Happen! Kepa Don Sign for Arsenal | Arteta No Send Anybodi
Omo, e don set! Kepa Arrizabalaga don waka enta Arsenal camp gbagamMikel Arteta no dey play at all dis one na serious gbos gbos for Premier League o.No dull! Abeg LIKE, DROP COMMENT, SUBSCRIBE and tel...
3 Jul 20253min

Wizkid Don Cancel Tour?! Wetin Really Happen Go Shock You
Omo e don happen! Wizkid don shock evribodi as e cancel im tour just like dat . Na health wahala? Low ticket sales? Or dem dey hide sometin for back? Make una no reason am alone , for dis episode, we ...
11 Mai 20254min

Public Bus Safe Like Dat? Wetin Dey Happen Inside Go Shock You
You dey enta public bus steady? You go wan listen first!We run street check on wetin dey really happen for inside public bus, from small gbege to serious wahala wey fit happen anytime.We tok true tok ...
4 Mai 20255min

EFCC Don Carry Persin Again! Wahala For Naira Spraying
Gbege don shele again o! EFCC don knack arrest on top say persIn dey spray naira for party like say na tissue. For dis episode, we go run you di full mata, how e take happen, wetin EFCC yarn, and di k...
3 Mai 20255min

Mama & Papa, See Why You Must Visit Your Pikin for Skul Witout Notice!
Mama & Papa, you sure say you sabi wetin your pikin dey do for skul? 🎓🤔 Some students get double life, one for house, anoda one for skul! If you no waka go check dem witoutnotice, you fit open eye s...
28 Feb 20257min

UEFA Champions League Round of 16 Draw
Omo! UEFA Champions League Round of 16 Draw don land, and e choke! 😲 See as big teams dey jam dem selves for knockout stage. Who go qualify? Who go shock evri bodi? We go break down all di matchups, ...
23 Feb 20258min

Wahala for Naija! See Wetin Dey Happen for Present-Day Nigeria
Naija don cast? From moni wahala to insecurity, bad goment, and job problem, e be like say kontri dey shake.Make sure say youLIKE, COMMENT & SUBSCRIBE make you no miss beta gist
10 Feb 20254min



















