
Liverpool Fit Win All 4 Trophies Dis Season? | Dem Go Make History?
Liverpool fans, una feel say dis season go be d season of dreams? Arne Slot boys dey fight for all fronts, but e still sure say dem fit carry all 4 trophies? For dis yarning, we go break down Liverpo...
7 Feb 20254min

Arsenal Celebration vs Man City – E Too Much or E Make Sense?
Arsenal celebration afta dem beat Manchester City don cause serious wahala! E too much or dem get right to celebrate like dat? Some people dey vex say e no make sense, while odas say na pure passion...
6 Feb 20254min

Hard Drugs Wahala: Silent Crisis Wey Dey Spoil Lives!
Hard drugs wahala don pass be careful! For evri wia, drug abuse dey scatter lives, break families, and increase crime. Dis mata no get boundary. But why e dey spread like wildfire? Who dey behind am?...
29 Jan 20255min

Nollywood & Cinema Gbese
Dis episode di yarnings na about di issue wey film makers for Nollywood dey get wit Cinema. So I come discuss weather na di duty of di cinema to dey promote one film pass di oda film? I come see yarn ...
8 Jan 20255min

BurnaBoy vs Cubana ChiefPriest
Dis episode yarnings na about di on-going beef between Burna Boy and Cubana ChiefPriest Who really get di title moni na water? So far Burna Boy don help di guy wey say im na Cubana ChiefPriest broda w...
5 Jan 20254min

Saudi League & French Ligue 1 Which One Beta Pass
For dis episode my yarnings go dey come from wetin Cristiano Ronaldo tok, wen he say Saudi League beta pass French Ligue 1. I touch about why di yarnings get small truth inside, and why lack of fundin...
3 Jan 20255min

Make Una Leave Burna Boy
For dis episode my yarnings na about Burna Boy. I tok about why Nigerians dey always over react wen di matter na always about Burna Boy? I yarn about how Nigerians need to do beta and try dey respect ...
2 Jan 20254min

Tiwa Savage Di Queen of Afrobeats
For dis episode my yarnings go be about di Queen of Afrobeats, Tiwa Savage. Di tori na about her post about say her new album wey go soon drop fit be her last album, as she say she don tire and she se...
31 Des 20244min



















