Pidgin Vibez
Welcome to Pidgin Vibez Podcast! We dey bring you unfiltered, evriday conversations from all corners of life. Whether na trending gist, real life experience, funny stories, or normal evri day wahala, we dey tok am all. No script, just real tok for pipo wey wan hear di gist as e be. Tune in for fresh yarnings and join our community as we explore different topics, laugh, and reflect. No forget to hit follow, so you neva miss any episode of di vibez!

Denne podkasten er hentet fra en åpen RSS-feed og er ikke publisert av Podme. Den kan derfor inneholde annonser.

Episoder(128)

WETIN HAPPEN TODAY? 😳 Naija Trends Go Shock You!

WETIN HAPPEN TODAY? 😳 Naija Trends Go Shock You!

If you no dey stream Pidgin Vibez News for Spotify, wetin you dey do wit your data? 😭Search “Pidgin Vibez” now now and join di vibez squad!#NigeriaNews #NaijaNews #TrendingNow#PidginVibezNews #NightN...

16 Feb 1min

Heat Go Too Much? See Today Nigeria Weather Report Now!

Heat Go Too Much? See Today Nigeria Weather Report Now!

Like our vibe? Stream Pidgin Vibez audio updates & street tok on Spotify now! Link dey bio#Naija #NaijaTrending #Nigeria #NaijaWeather #DailyWeather #LagosWeather #WeatherReport #PidginVibez #PidginVi...

16 Feb 1min

Naija Don Burst Dis Week! Wizkid Chart, Davido Court Wahala & Lookman On Fire

Naija Don Burst Dis Week! Wizkid Chart, Davido Court Wahala & Lookman On Fire

If you dey like hot Naija gist in 60secs or less, search Pidgin Vibez for Spotify.No long tok, no boring grammar, just straight Pidgin energyStream am while you dey drive, hustle or dey press phone f...

15 Feb 1min

Pidgin Vibez Daily Weather Report

Pidgin Vibez Daily Weather Report

Welcome to Pidgin Vibez Daily Weather Report , your correct morning weather gist in correct pidgin.From North heat wave to South rainfall mata, we dey give you sharp breakdown wey go help you plan you...

15 Feb 1min

Nigeria Weather Report – February 14, 2026 | Lagos Heat Alert

Nigeria Weather Report – February 14, 2026 | Lagos Heat Alert

Welcome to Pidgin Vibez News Daily Weather Report Get di full breakdown of Nigeria weather forecast for February 14th, 2026 covering all 36 states and FCT Abuja 🇳🇬From Lagos heat to Northern sunshin...

14 Feb 1min

XABI ALONSO DON COMOT FOR REAL MADRID? 😱 Wetin Really Sup?

XABI ALONSO DON COMOT FOR REAL MADRID? 😱 Wetin Really Sup?

E shock evri bodi as news land say Real Madrid don sack Xabi AlonsoBernabéu don scatter and fans no even understand wetin really happen.For dis video, we go break am down:– Wetin make Real Madrid take...

13 Jan 3min

ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳

ARSENAL 3-1 BAYERN MUNICH! 😳

Arsenal don shock Bayern Munich wit correct 3–1 win for dia Champions League showdown.From crazy goals to hot midfield wahala, dis match choke no be small.If you be Arsenal fan, Bayern supporter, or y...

27 Nov 20254min

BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳

BIKE DON FULL BENIN CITY AGAIN 😳

Benin City don turn gist again as bike/okada don begin full road even though goment still dey maintain say di ban still dey.If you dey Benin or you wan know wetin dey really shelle for ground, dis vid...

26 Nov 20254min

Populært innen Politikk og nyheter

giver-og-gjengen-vg
aftenpodden
aftenpodden-usa
fotballpodden-2
forklart
stopp-verden
popradet
lydartikler-fra-aftenposten
det-store-bildet
rss-gukild-johaug
hanna-de-heldige
dine-penger-pengeradet
rss-ness
nokon-ma-ga
aftenbla-bla
rss-espen-lee-usensurert
rss-penger-polser-og-politikk
e24-podden
grasoner-den-nye-kalde-krigen
ukrainapodden