BENIN–SAPELE ROAD DON CAST 😭 | See As Pipo Dey Suffer for Dis Bad Road
Pidgin Vibez7 Nov 2025

BENIN–SAPELE ROAD DON CAST 😭 | See As Pipo Dey Suffer for Dis Bad Road

Omo! Dis Benin–Sapele road don turn sometin else oo.

Pipo dey suffer, motors dey break down, trailers dey fall, and no single help from goment.

Evri day drivers dey beg make dem fix am but notin still happen. Persin fit spend hours for just few kilometers because of pothole wey big pass swimming pool.

Abeg listen till di end, drop your comment, like, and subscribe make we dey expose all dis kind wahala for Naija roads.

Det hÀr avsnittet Àr hÀmtat frÄn ett öppet RSS-flöde och publiceras inte av Podme. Det kan innehÄlla reklam.

Avsnitt(128)

God No Call You! — VeryDarkMan Fires at Tonto Dikeh

God No Call You! — VeryDarkMan Fires at Tonto Dikeh

If persin dey pray
 who give anoda man right to judge am?? But again
 if na fake
 no be persin go call am out??VDM no hold back at all Tok true
 you support am or e cross line??#VDM #TontoDikeh #Pidgi...

1 Maj 34s

WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality

WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality

Dis one no be story
Dis one na real life 💔Person go commot house jejely
But he no reach house again
”Na so life just end like say e no mean anythingMake we tok true
How many pipo dem go still kpai be...

30 Apr 1min

Deal Don Complete
 But At What Cost? (Final Episode Trailer)

Deal Don Complete
 But At What Cost? (Final Episode Trailer)

Money come
But something bigger collect wetin remain.For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow, everything finally clear.The deal wey Sani make don reach completion
 and the price no be sm...

25 Apr 48s

He Sell Him Shadow
 But Na Him Life Dem Come Carry (Episode 2 Trailer)

He Sell Him Shadow
 But Na Him Life Dem Come Carry (Episode 2 Trailer)

Sani think say na small deal
Na just shadow he sell
But that night
Everything change
This na trailer for one deep Nigerian horror story wey go make you think twice about the choices you dey make.Episo...

24 Apr 46s

The Boy Wey Sell Him Shadow — Official Trailer (Pidgin Vibez)

The Boy Wey Sell Him Shadow — Official Trailer (Pidgin Vibez)

If your mama dey die
And na ONLY your shadow fit save am
You go sell am? 😳👇No lie
 talk truth!#PidginVibez #NaijaTikTok #StoryTime #AfricanStories #ViralNigeria #HorrorStoryEpisode 1 go drop for You...

23 Apr 54s

MAKE DEM SACK ARTETA NOW?! 😡 Arsenal Fans Don Tire!

MAKE DEM SACK ARTETA NOW?! 😡 Arsenal Fans Don Tire!

Make we talk true
 đŸ€”Mikel Arteta still get plan
 or na vibes e dey run? Arsenal fans
Make dem SACK am or give am one last chance? 👇👇#ArtetaOut #ArsenalFans #EPLDrama #FootballGist #PidginVibez #Nai...

20 Apr 36s

WHO NEXT? Police Harass Innocent Boy | Naija Reality Nobody Dey Talk

WHO NEXT? Police Harass Innocent Boy | Naija Reality Nobody Dey Talk

Dis no be story wey dem write
Na reality wey dey happen evri day for Nigeria
One innocent boy just dey go him way
Police stop am
Before he explain
Dem don label am already
💔 “Na Yahoo boy
”For dis ep...

19 Apr 2min

WHO NEXT? Tribalism & Religious Division for Nigeria (Pidgin Vibez)

WHO NEXT? Tribalism & Religious Division for Nigeria (Pidgin Vibez)

Dis episode go touch you deep 💔Nigeria don reach point where:tribe and religion don divide pipo wey suppose be oneBut di truth be say
na innocent pipo dey suffer passDis Pidgin Vibez story go show yo...

18 Apr 1min

PopulÀrt inom Politik & nyheter

svenska-fall
aftonbladet-krim
tv4-nyheterna-story
p3-krim
rss-krimstad
aftonbladet-daily
motiv
de-fyras-gang
flashback-forever
spar
rss-sanning-konsekvens
rss-expressen-dok
rss-krimreportrarna
politiken
rss-vad-fan-hande
rss-flodet
rss-frandfors-horna
kungligt
krimmagasinet
olyckan-inifran